How To Sell Your Shares And Withdraw Money To Your Bank (Bamboo App)
Day 22 of my $1 to 100 shares journey. Today I go teach you how to sell your shares and withdraw money to your bank for Bamboo.
I still get my 50 Transcorp units — I never sell, this na just tutorial because many of you dey ask.
HOW TO SELL FOR BAMBOO:
1. Open Bamboo app and log in
2. Click on Portfolio at the bottom
3. Click on the stock you want to sell (e.g Transcorp)
4. Click on SELL button
5. Enter number of units you want to sell — you fit sell all or small
6. Review price and click Confirm Sell
7. Your money go enter your Bamboo Naira Wallet immediately
HOW TO WITHDRAW TO YOUR BANK:
1. After you sell, go to your Wallet (top right)
2. Click Withdraw
3. Select your saved bank account or add new bank account
4. Enter amount you want to withdraw
5. Click Withdraw — money dey enter your bank within 1-3 working days
IMPORTANT NOTE:
- Bamboo dey charge small commission when you sell
- Your sell price na market price — e fit go up or down
- If you sell today, you no go qualify for dividend wey dem announce tomorrow
My portfolio today: Still 50 Transcorp units, still holding.
Tomorrow Day 23, I go show my full profit/loss after 22 days.
Join my daily updates here: https://chat.whatsapp.com/C949dOrxXJ4FwPoUprFAIe
Full journey: linktr.ee/bash0727
Comments
Post a Comment